conversations
listlengths
2
2
[ { "role": "user", "content": "…no o." }, { "role": "assistant", "content": "because now, you fit pick the one wey be say, the owner go tell you say, anybody wey thief my pen no go graduate" } ]
[ { "role": "user", "content": "ah ah..na one na.. you be God?" }, { "role": "assistant", "content": "anywhere wey you.. dem go tell you say na ordinary pen. He just picked pen that’s why he…" } ]
[ { "role": "user", "content": "that one no fit happen.." }, { "role": "assistant", "content": "hmm… things dey happen o.. forget say things no dey happen. You don’t know that things dey happen?" } ]
[ { "role": "user", "content": "well.." }, { "role": "assistant", "content": "or you want tell me say you no know say things dey happen?" } ]
[ { "role": "user", "content": "things dey happen but no be say.. na matter…" }, { "role": "assistant", "content": "but I have never seen this kind of person o. person wey since second year, im never buy pen. Im no dey use money buy pen. Na people’s pen im dey use. It’s not funny o; like serious...
[ { "role": "user", "content": "ah.. the thing go reach ten o." }, { "role": "assistant", "content": "eh?" } ]
[ { "role": "user", "content": "the thing go reach ten" }, { "role": "assistant", "content": "ten people’s pen" } ]
[ { "role": "user", "content": "ehen.. the thing go reach ten…" }, { "role": "assistant", "content": "…ai..eh.. theatre and film studies o..chai.. so anywhere wey you go, if you just see pen, yougo just" } ]
[ { "role": "user", "content": "ah .. I go just juagugbem am." }, { "role": "assistant", "content": "ok.. imagine say person dey your back, wetin you go do?" } ]
[ { "role": "user", "content": "ah..na waa o.. you go think say na my pen fall down o" }, { "role": "assistant", "content": "ok.. the person go think say na your pen fall down." } ]
[ { "role": "user", "content": "yeah" }, { "role": "assistant", "content": "Ah..na waa o" } ]
[ { "role": "user", "content": "Hello, what’s up naw? I’m Michael from Theatre and film studies and you; Na you get that paint wey dem use paint our faculty? our faculty building?" }, { "role": "assistant", "content": "Whether na me get am?" } ]
[ { "role": "user", "content": "Eh..na you buy am? I been here say you follow this guy go buy am." }, { "role": "assistant", "content": "Guy, I no follow them o. That thing na rumour guy." } ]
[ { "role": "user", "content": "Hmm…na people wey, People wey buy that paint go chop better money." }, { "role": "assistant", "content": ", Na better moni dem go chop naw. Dem go just budget like five hundred thousand, go buy paint of let me say fifty thousand. So… na Naija we dey naww ah." ...
[ { "role": "user", "content": "But actually, I don’t really like the colour of the paint." }, { "role": "assistant", "content": "They are not after the colour of the paint, all they know is that they have done their job." } ]
[ { "role": "user", "content": "Hmmm.. Na waa o. Moni dey for that paint o. I swear." }, { "role": "assistant", "content": "Omo, moni dey naww, ah, if na you, guy You no go chop? When you see any small small space to chop, \tguy, no need to waste time, oga." } ]
[ { "role": "user", "content": "I.. the fact there is that even the lecturer sef, I know that most of them might have eaten from the \tstudents because I heard that they were even contributing three three hundred naira per student, each student for the paint, \timagine?" }, { "role": "assistant", ...
[ { "role": "user", "content": "No, the fasal dues that you are talking about, actually, you know that some students, rightfully, students should pay their fasal, their departmental dues and faculty dues before the exam. But, if you look at it now, some parents might have given their children their school fee...
[ { "role": "user", "content": "Even this bribery and corruption, who will you report to? Who do you have access to?." }, { "role": "assistant", "content": "well, as far as Nigeria is concerned, you don’t have access to anybody." } ]
[ { "role": "user", "content": "hmmm… na waa o, this is not fair , like seriously." }, { "role": "assistant", "content": "Actually it’s not fair, but you cannot kill yourself." } ]
[ { "role": "user", "content": "HOD, wetin you get to talk naww?" }, { "role": "assistant", "content": "HOD over to you." } ]
[ { "role": "user", "content": "As business, as business, as it is…." }, { "role": "assistant", "content": "HOD, so you like what they are doing to us or what? ." } ]
[ { "role": "user", "content": "Just that we don’t have freedom of speech. It’s like this, if you talk they will be like..eh.. it’s been in the constitution of the school that we have been doing this for over years and years… so it can’t be changed. So if we were given the opportunity to change it, I will cha...
[ { "role": "user", "content": "everly, everly." }, { "role": "assistant", "content": "money makes money. I tell you. ." } ]
[ { "role": "user", "content": "I know that money makes money, but at least, if you reach there now, you go like chop the one wey you never chop before. ." }, { "role": "assistant", "content": "Na true naww, guy, no need to waste time, guy. Once dem give you something, guy, you go chow, guy. Chow ...
[ { "role": "user", "content": "oh boy, girls dey this school o… You see this one wey just pass?" }, { "role": "assistant", "content": "I see am naw, I see am, guy." } ]
[ { "role": "user", "content": "Omo eh..Na only girls dey give us joy for this school.If girls no dey this school, I no go dey this school… Nna na by seeing o. Na only seeing wey we dey see o. but na only seeing o. just dey like say…" }, { "role": "assistant", "content": "I dey tell you… you ju...
[ { "role": "user", "content": "Dey see, dey touch everything." }, { "role": "assistant", "content": "if you touch by force, guy, you go commit crime. You go enter jail" } ]
[ { "role": "user", "content": "like which kind crime? No be only touching?" }, { "role": "assistant", "content": "ah.. guy, you go enter prison o" } ]
[ { "role": "user", "content": "where you think say he go carry you go?" }, { "role": "assistant", "content": "ah..ah.. forget o, no be say dem see everybody dey waka like this. You don’t know where im dey come from o" } ]
[ { "role": "user", "content": "Oga, e get as e be, you go use leg bail yourself…" }, { "role": "assistant", "content": "Guy, if you use leg bail yourself, dem go still find you come there, guy" } ]
[ { "role": "user", "content": "For the meantime naww..., you go use leg bail yourself naww." }, { "role": "assistant", "content": "you say na light dey when, yesterday?" } ]
[ { "role": "user", "content": "Dem bring light yesterday" }, { "role": "assistant", "content": "When dem take the light?" } ]
[ { "role": "user", "content": "around eight, abi three… e be like say na around two" }, { "role": "assistant", "content": "why Paul phone go die, shey lister dey yesterday, una on lister, ba? Why him go dey talk say him phone don die? But you hear that matters naw… that Akuto own. You never hear...
[ { "role": "user", "content": "Yeah… eko Mariam.. the girl just dey pass, im dey come here everyday. So e get one day, as in.. e sick…" }, { "role": "assistant", "content": "wetin you come ask am naw? you no tell am who ... am give am?" } ]
[ { "role": "user", "content": "I ask am naw. she tell me say, she call who.. is it Atamesiegha, sey Anonymous don go Ubaho" }, { "role": "assistant", "content": "you no tell am say she dey mad? Na wetin I dey always tell you.. always on guard o.." } ]
[ { "role": "user", "content": "O that soildier ya na ya so" }, { "role": "assistant", "content": "See as kutu go overboard. I come dey hear am" } ]
[ { "role": "user", "content": "ehen naww, na cilego.." }, { "role": "assistant", "content": "Ok the person wey him follow with na Anonymous?" } ]
[ { "role": "user", "content": "Na cilego" }, { "role": "assistant", "content": "that one wey get body?" } ]
[ { "role": "user", "content": "ok that im second?" }, { "role": "assistant", "content": "Ehe naw, na yesterday I know say na im ..." } ]
[ { "role": "user", "content": "why im no gree ... am that day naw. Im come hide am; hide am" }, { "role": "assistant", "content": "you know say two of them na ... soldiers" } ]
[ { "role": "user", "content": "and then?" }, { "role": "assistant", "content": "you know say…" } ]
[ { "role": "user", "content": "E no matter naw… nnaa eh, How you go come for where your brothers dey and you no go say…" }, { "role": "assistant", "content": "if na my brother wey from far place come here.." } ]
[ { "role": "user", "content": "Nnaa eeh.. soldier dey go down naww. say im be soldier no be for house…" }, { "role": "assistant", "content": "after all sef eeh…" } ]
[ { "role": "user", "content": "im pass government?" }, { "role": "assistant", "content": "no o… im no pass government." } ]
[ { "role": "user", "content": "If im jonse,dem go gon am down." }, { "role": "assistant", "content": "na Anonymous naw.." } ]
[ { "role": "user", "content": "you know say Anonymous na old man" }, { "role": "assistant", "content": "Oga…" } ]
[ { "role": "user", "content": "(on phone…) hello, Anonymous." }, { "role": "assistant", "content": "I come lagos before him naw" } ]
[ { "role": "user", "content": "ok.. You come lagos before am? No tell am. No reason am. Just tell am say I wan follow am talk." }, { "role": "assistant", "content": "Biko eeh.. gi na Anonymous o no nso?" } ]
[ { "role": "user", "content": "make I follow am talk" }, { "role": "assistant", "content": "Anonymous no nso. Biko ige nyeya phone ka mu na ya kwo, biko o?" } ]
[ { "role": "user", "content": "make i follow am talk" }, { "role": "assistant", "content": "M’na kpo numba ya. Im say im dey with am." } ]
[ { "role": "user", "content": "Wait… im say im dey with am; Why im no give am phone" }, { "role": "assistant", "content": "im no collect phone talk…" } ]
[ { "role": "user", "content": "you no know wetin im ask you?" }, { "role": "assistant", "content": "call am back… call am back" } ]
[ { "role": "user", "content": "im say him dey with am.. him suppose give am phone make we…" }, { "role": "assistant", "content": "im say im go buy food" } ]
[ { "role": "user", "content": "im go buy food. Now you know say rumor… Anonymous too dey carry rumour. Before you know am, dem don spread the news on unnecessary things wey no make sense." }, { "role": "assistant", "content": "Na same thing wey happen to me now. E get one of my uncle wey dey Lond...
[ { "role": "user", "content": "Dem call am say wetin happen?" }, { "role": "assistant", "content": "Dem call my uncle wey dey London, tell am say I dey prison." } ]
[ { "role": "user", "content": "dem call your uncle we dey London…" }, { "role": "assistant", "content": "London. Tell am say I dey prison." } ]
[ { "role": "user", "content": "Nna eeh.. people will just dey talk nonsense nonsense. Na that thing enter me this morning wey you call me o. if you see as e take talk am eeh.. this guy call me.So many people don dey call me, send me Anonymous number; send me anonymous number. If I ask them wetin dey happen, ...
[ { "role": "user", "content": "eh? im go bath?" }, { "role": "assistant", "content": "yeah" } ]
[ { "role": "user", "content": "im go wash am naww.." }, { "role": "assistant", "content": "no na normal thing; im go wash am. No o.. this one, leave.. we will talk about his matter later." } ]
[ { "role": "user", "content": "who?" }, { "role": "assistant", "content": "you naw, you no get, you no get human conscience at all.This guy no get human conscience at all.. na why I just come tell am say make im..." } ]
[ { "role": "user", "content": "Bad man in the game.. bad man in the game" }, { "role": "assistant", "content": "because when im tell me say the guy don dey ok, na him I say eh.. this guy, wetin Anonymous... Who knows wetin Anonymous don do this man…" } ]
[ { "role": "user", "content": "..He wanted to faint o..." }, { "role": "assistant", "content": "The man no get human sympathy at all" } ]
[ { "role": "user", "content": "Guy you no understand…" }, { "role": "assistant", "content": "Ok.. what they speak there is eeh Ndoki." } ]
[ { "role": "user", "content": "Eeh.. Ndoki. Ndoki is in Rivers.. I went to somewhere.. one guy was like asking me where am I from in Anambra state. I’m from Abala. I wish.. and he was like Aguleri and all that kind of things.. I was like.. when I reach.. he was like I’m from Ngokpala and I’m in Rivers. Are y...
[ { "role": "user", "content": "I can’t speak their language" }, { "role": "assistant", "content": "ok. you don’t speak it." } ]
[ { "role": "user", "content": "I have not really stayed that.. my community for sometime. I went there just to visit. And that’s a long… that’s only when I was in secondary.. primary school" }, { "role": "assistant", "content": "your mum must have been a beautiful wife to have you. I wonder how s...
[ { "role": "user", "content": "my mum is beautiful. Let me just say.. she is.. situations dealt with her beauty, but she is very modest.. she doesn’t dress that much. Simple dressing. I tell you each time my mummy is passing.. I say, chai, this woman is fine. Even when she came to see us in school.. me and ...
[ { "role": "user", "content": "just that issues and all that.. she had to go through.. let’s just say she looks older now.. my mum is older than her age o. but you will not know that she has children. But then, you will never know. You’d think we are sisters. You’d think she is my elder sister" }, { ...
[ { "role": "user", "content": "we are five" }, { "role": "assistant", "content": "how many girls?" } ]
[ { "role": "user", "content": "Three girls, then two boys. Young girls.. you think I’m the eldest. I’m the second girl, and second child. My elder sister is in the UK, my younger sister is in UK. My brother is in second year. My brothers are still in ss2 now. I don’t know the last one…" }, { "role": ...
[ { "role": "user", "content": "My younger sister is beautiful in her own way. My elders sister is beautiful in her own way. My brothers are handsome in there own way.." }, { "role": "assistant", "content": "I’m just imagining how they will look like seeing you.. I’m just a kind of imagining how b...
[ { "role": "user", "content": "my phone is not that clear.. let me just.. it’s not here.. I thought I had a picture of them here.." }, { "role": "assistant", "content": "that’s very nice.. that’s very nice of you.. that’s very nice.. and you wrote your JAMB just once…" } ]
[ { "role": "user", "content": "Because i got to notice that he had, he even had to go to the extent of renting a place for this girl..laughs.." }, { "role": "assistant", "content": "Yeah.. he did" } ]
[ { "role": "user", "content": "and paid like four years.. like interval, you get" }, { "role": "assistant", "content": "he did, he did" } ]
[ { "role": "user", "content": "he did so, so from the look of things, hmm… I’ve noticed about, I think..ok..listen.. my plan now was this, een. That’s why I said I thought of these things here.. I want to get a new phone I’m probably going to get it this week or next week, latest. So.. this phone is over a h...
[ { "role": "user", "content": "ok he might decide to start withdrawing. Another reason is that I feel he is not really, like yet sure of me. Concerning money wise. Because of how many expenses he has made for that other girl. Which is wrong which is not supposed do. And you know why? Because we all had bad e...
[ { "role": "user", "content": "because when you want to use that current situation, that past situation for this current one, it might destroy a whole lot of things because you might be doing it for actually the right person and it might drive the right person away." }, { "role": "assistant", "co...
[ { "role": "user", "content": "you understand. Because the way he is just.. he will just be ringing it into my ear. Hey! I don’t have money o. I don’t have money o. I don’t have money o. blablablablabla. i’ll just keep quite. You understand. So that is why I am just like..." }, { "role": "assistant"...
[ { "role": "user", "content": "seriously.. seriously… I thought of it, I said this morning before I left the house, I thought of it, my mind just kept on telling me that, babe no like, be like you don’t really have this and you don’t really.. let’s see if he can, not that maybe when you say now.. when he say...
[ { "role": "user", "content": "yeah.." }, { "role": "assistant", "content": "you know, because now, he will now relax that money, even though that he works or he does not work, that money will definitely come." } ]
[ { "role": "user", "content": "you understand. So, so it’s that bad. The way he..he is like, so many responsibilities now blablabla and this and that, I just, I just wanna be quite alone. Although he has even asked me, I should just make a wish that whatever, that whatever I want..I should let him know. I d...
[ { "role": "user", "content": "earpod" }, { "role": "assistant", "content": "earpod" } ]
[ { "role": "user", "content": "earpod na agala onu" }, { "role": "assistant", "content": "ego ole? How much?" } ]
[ { "role": "user", "content": "four thousand" }, { "role": "assistant", "content": "four thousand.. get like, get like call him.. ask him where he is.. get like two thousand or one five. Give him, tell him that you need the earpod." } ]
[ { "role": "user", "content": "I will, but I am starting with the phone, first.. let me see if he can.. since he is saying, he doesn’t have money, he doesn’t have money. Let me see if he can be able to bring out that money to add up to the phone because it’s huge. That one is huge. You know it is what pains ...
[ { "role": "user", "content": "I don’t know if you understand. So, let me see how it’s going to be for him. Let me see if he is really going to get it, bring out the money for the phone. If he brings out money for the phone, fine!" }, { "role": "assistant", "content": "ok.. how much did he tell y...
[ { "role": "user", "content": "all I have is just 40k. I don‘t know how much he has o. I didn’t even care. I didn’t go to ask him how much do you have to give to me." }, { "role": "assistant", "content": "ok.. so how long have you discussed about the phone, for now?" } ]
[ { "role": "user", "content": "during last week, this week and the reason is because, we are not static about the price. Although we are supposed to order I think day before yesterday online, he orders phone online, you understand, but then, the colour and then the gigabyte we saw is not much. It’s just 3gig...
[ { "role": "user", "content": "new one" }, { "role": "assistant", "content": "so... buy what? What’s that?" } ]
[ { "role": "user", "content": "the phone that’s why you want to buy it.." }, { "role": "assistant", "content": "no. I’m not buying 7plus o what I’m getting g is 6X plus" } ]
[ { "role": "user", "content": "what happened to this one?" }, { "role": "assistant", "content": "it’s bad and apart from it’s bad, I want to give it to my mum. My mum’s phone is very very bad. Like very bad. So if I get that one, I am going to give her this one. Or better still, I might just send...
[ { "role": "user", "content": "ok.. you are using iphone 6 or 7, right?" }, { "role": "assistant", "content": "no. I’m using Iphone 7plus." } ]
[ { "role": "user", "content": "Iphone 7plus, right? ok" }, { "role": "assistant", "content": "so I’d check for it. So what we are just waiting for is if that.. if the guy I asked in my logdge, once he gets back to me from the person he got his own from, because he actually got it at a very cheap ...
[ { "role": "user", "content": "ok naw.. that’s very good. That’s very good. I like, I like the idea" }, { "role": "assistant", "content": "so apart from that…" } ]
[ { "role": "user", "content": "I like the idea.." }, { "role": "assistant", "content": "I am also looking at his temperament issue. I will want to see how bad,how far we can go. And if it is something I can’t really deal with, me I'm number one sef: Me sef hmm…, I can get angry too but not tha...
[ { "role": "user", "content": "I don’t want to laugh…" }, { "role": "assistant", "content": "if I am angry with you, the least I can do is.. I just want to keep quite. I just don’t want to talk to you. I don’t want to talk to anybody or if I am angry, I could just say things to you that might mtc...
[ { "role": "user", "content": "ah.. he is my very good friend, aah.. very good friend.." }, { "role": "assistant", "content": "He beats ladies, abi?" } ]
[ { "role": "user", "content": "no o . The only sin I have seen him slapped a girl when that girl insulted the mum in her presence. I know he slapped her." }, { "role": "assistant", "content": "I think he also beat her with belt" } ]
[ { "role": "user", "content": "That’s… I saw slap o. na only slap wey I see, I no know the other ones o. I just… im just slap am I begin comot.. I no.. because he’s…" }, { "role": "assistant", "content": "oh, you left totally?" } ]