conversations listlengths 2 2 |
|---|
[
{
"role": "user",
"content": "This movie dey funny nah"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Very funny o, You go laugh tire"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Na im make me won collect am"
},
{
"role": "assistant",
"content": "You go laugh tire, join, you go join them"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Na wao, the thing fit no get sense at the end of the day"
},
{
"role": "assistant",
"content": "The thing try, e try get sense; small o… na comedy"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Comedy"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Ehen"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Abeg mey I dey go, I want, I wan do small work"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Na that place the… no forget wetin I tell you make you go do o, where you wan go now?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "I’m going home. I want paste abeg"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Just paste?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "I want paste"
},
{
"role": "assistant",
"content": "No wahala. When you hear from Endurance last?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Endurance, … hmm?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Olori! How are you ma? How is the ministry? See our Yoruba, Yoruba Olori, King’s wife<CS>"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Ohhh!"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Good evening dear, how are you?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "I’m fine"
},
{
"role": "assistant",
"content": "This’s my sister. How far? Bawoni school?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Fine o"
},
{
"role": "assistant",
"content": "You are enjoying nah"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Enjoying what?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "See your new scarf, kai!This one is called one million dollar scarf. As Olori nah, Olori concerned. How is the King? And the Chiefs in the council?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "They are fine"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Tell the King I’m around o"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "So…"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Mey im come do im normal duty. So you have finished your paper When are you travelling?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Next week"
},
{
"role": "assistant",
"content": "… . You want to go and see man woman nah. Ma, you don, you don fat nah, you no even lean sef"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Ehhh?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "You no lean jhor. I’m not seeing konga"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "But you are seeing a borehole"
},
{
"role": "assistant",
"content": "show me the borehole let me see"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "See am nah, you no dey see?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Which one?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Ah! see my face sef, pimples everywhere…"
},
{
"role": "assistant",
"content": "It’s normal nah"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Thank God for foundation and powder"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Foundation and?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Powder"
},
{
"role": "assistant",
"content": "What about the first layer? second layer no dey?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Na so"
},
{
"role": "assistant",
"content": "I know say una get foundation, layer 1, layer 2…"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Yes ooo…"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Ehhen. Na only foundation you dey use? But you are still okay like that o. King still love you that way"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Hmm, nawaooo"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Nawaooo"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Oya dey go mey I dey see you. Hmm? Wetin?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "... my hair nah"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Dey go"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Thank God say you no say I fit go, na you go come dey find me"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Hey!"
},
{
"role": "assistant",
"content": "You go just bring my phone"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "When you come carry cane come flog me for midnight."
},
{
"role": "assistant",
"content": "No be phone be this one? E no dey work? I’ve not opened it o, I know you have exhibit inside, I’m not opening it ."
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "She is… na you she go eat"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Ehen, she no go eat. So… both of una dey go service same time, abi?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Noooo, third"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Who dey come Ogun State?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "I no understand"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Who dey come Ogun State?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "We won enter HND3 again?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Who dey go Port Harcourt? Who dey go P, who dey go Port Harcourt?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "God forbid"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Who dey come Ogun State?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Me I don’t have…"
},
{
"role": "assistant",
"content": "What’s happening?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "t’s out. I will be going soon."
},
{
"role": "assistant",
"content": "Okay… result abi?. Ehen… have you taken any course and your course no get carry over? you go pass me. Hey!!!... Shake me, shake me Olori! Hey!!!"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Leave me alone"
},
{
"role": "assistant",
"content": "you be igbo person? See as you dey call my own name, my fine name na im you dey call like igbo person. So, when will I, when will you come back?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "After one week"
},
{
"role": "assistant",
"content": "One week? See as you dey look first, I no understand See as you dey look"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "E/E How?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Just look at her"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "I’m hungry"
},
{
"role": "assistant",
"content": "You’ve not eaten? Your kingdom, what happened to your kingdom? Yoruba kingdom, what happened to that kingdom?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Na so! Dem dey… demdey raise food for the kingdom?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Ask, I was the Fin.Sec. in my time"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "So…"
},
{
"role": "assistant",
"content": "That’s our room here, Aso rock, we no dey lack food, we sure"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Ehhenn…"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Me, President and Vice President; three of us for room. We dey flex"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "When you do Fin. Sec, who be President?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Na, no be Lateef, that short fair goat"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Lateef?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Mtchew, i hate that boy with my life"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Hai! That short guy ehen,"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Wey dey SLT?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "SLT, ehen… Your Pre, your, e no be President that time im dey abi wetin im be that time, na President nah."
},
{
"role": "assistant",
"content": "He go SLT President"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "SLT President. Ah, o boy! That guy that time, but he’s a nice person if you are close to him. When I dey room na but later you know say I come get room for … I come leave the room. Na im and this guy come dey get wahala unfortunately that fair… guy weydey PHD; Dele"
},
{
... |
[
{
"role": "user",
"content": "Na Dele. Im dey bear Dele too; na Dele be im name"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Wetin be that im name sef?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "This fair guy"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Mtchew, that guy, I know am"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "E dey PHD. Wey be say, President go bring im wife come from school, e go dey the room, three weeks e go dey this place"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Three weeks?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "No porter dare come"
},
{
"role": "assistant",
"content": "And he get person wey dey stay with am for there"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "He go pursue the guy comot, the guy go come dey stay for… this place"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Eiyahhhh"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "It’s annoying sha"
},
{
"role": "assistant",
"content": "The guy go come tell me, only when he won dress, he go come change, he go come carry cloth change; come go, go class. I say thank God, God save am o say I no dey room, if I dey room, e no go, e no go happen. N... |
[
{
"role": "user",
"content": "Ahh"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Yes nah. Na up bunk deme come dey. E get one of our guydem say that guy, the guy dey down"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Ahhhahhhn"
},
{
"role": "assistant",
"content": "The guy see me, e just tire"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "As in…"
},
{
"role": "assistant",
"content": "And when e be say sleep don go far for am; the bed go just dey shake, e go say ah!"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Hmmm-hmmm Na wao, the girl sef na…"
},
{
"role": "assistant",
"content": "No be for moon school, na their father school ahhhn!"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Nawao…"
},
{
"role": "assistant",
"content": "No be our in-law be this?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "No be him ooo"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Ehhhhen?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "They actually resemble"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Ah, they resemble o, o boy"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "This one wey im dey tell me everyday mey I come im office come see am"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Come see am for wetin?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "I no dey go ooo"
},
{
"role": "assistant",
"content": "After wey im don take one for our church, he wan take another one?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "You dey mind am?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Ah!"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "E go dey do co…"
},
{
"role": "assistant",
"content": "At times, he dey see me dash me money, I dey collect that one but that see…"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Wey my own percent?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Mtchew, uh…"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "As e dey give you money, you no go give me my own percent again?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "No be dash e dey dash me… mtchew"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "P That man eh, im eye no clear ooo"
},
{
"role": "assistant",
"content": "no clear. With the kind fine wife weyim marry"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Omo, Joy, Joy, Joy, Joy. The girl for marry our guy jejely nah"
},
{
"role": "assistant",
"content": "She do am saintly nah."
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "I know say one thing about a girl is, when you no follow your heart, you follow some things because of circumstance around you. na problem"
},
{
"role": "assistant",
"content": "So far as she’s ripe, no time nah and she looks very matured"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "She just look like that. she’s young. She’s young. You know say the girl papa get home, get level for this place, Delta State.Her papa get level for Delta State. I happy for am the guy don wait rich nah, he don wait"
},
{
"role": "assistant",
"content": "He don try ... |
[
{
"role": "user",
"content": "He don try. he try girls for school, dem no work. When he try come evening, E go just stay, pack there, follow girls talk mtchew, later come tell us say guy, o boy this girls dem no… na so won flex. You are healed in Jesus name… ehen so no more game but e try. Na palesup, you g... |
[
{
"role": "user",
"content": "On the fifth of this month, You must come the wedding o"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Hmm-hmmmm. Where dem won do am?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Naaa AG here we won use"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Hmmm, I no know about am o"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Eh! Dem don send am for group o, CASOR group Alumni this thing"
},
{
"role": "assistant",
"content": "I no dey any group. See ehn, that time wey my phone…"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Did you join CASORITE?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Wait! That time wey my phone take spoil…"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "I say you be CASORLEFT"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Wey I come use this one eh, I no dey any group again. So, you fit add me. If you the admin, if you know the admin, tell am make im add me"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Okay, I go add you, you hear? So, we dey go, you still dey go. Hotel Excel, na im we won use"
},
{
"role": "assistant",
"content": "On 25th?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "25th, Hotel Excel naim be reception"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Hotel Excel…"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "That one wey we do mama… Joy own, opposite ShopRite"
},
{
"role": "assistant",
"content": "I no dey then o, I no dey that im wedding"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "You no dey, okay"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Okay"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Ah! Joy wedding eh… You know say Bazil, Basil no show"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Basil"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Basil no show nah"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Why?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Ah! E break Basil heart nah"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Ehhhenn…"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Ahhn!"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Which of the Joy?"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Our in-law wey get sky motor"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Okay, I think say na that Basil girlfriend"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Nooo, that one different. Basil don dey suffer heartbreak since"
},
{
"role": "assistant",
"content": "As in…"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "He don dey suffer heartbreak since. O boy that,"
},
{
"role": "assistant",
"content": "But, but the way wey Basil relationship and that girl take dey, e just dey as if immediately dem go marry"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "That is why…"
},
{
"role": "assistant",
"content": "When I see her this thing on facebook ehhen Jesus!"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "I can never talk to any girl, any, any girl again in my life"
},
{
"role": "assistant",
"content": "And that boy na pretty high boy wey she marry o"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Yes nah, our set o. I can never touch any girl. The girl wey be say e go come from house eh, carry Ghana must go of provision of everything, we go dey my room nah, dem go come carry come give Basil say, you know say Basil no too get cash then,The guy people owe and Basil dey te... |
[
{
"role": "user",
"content": "Timothy?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Uhhn, Timothy nah"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Wey be…"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Librarian"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Which of the Timothy? Librarian"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Ehhen, na im nah. Ehhennah. So that time now later, when this guy come dey take dem on tutorial; Basil, dem come dey get close walk, im and God. Give am run, give am run. You know say Basil only ... |
[
{
"role": "user",
"content": "Why?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Dey look for Basil"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Why im dey find am?"
},
{
"role": "assistant",
"content": "No be im… person where im heart dey be that? Later she come dey send message give this guy, wetin be im name, Timothy"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "She wan leave her husband for then marry,"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Na im she send message give to Timothy say make Timothy come see im pikin nah. Say im know say she love Timothy, ahn, ahn"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Ahn, ahn, mama Joy She dey Okay"
},
{
"role": "assistant",
"content": "See, you know say that man,"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "Or something dey worry am"
},
{
"role": "assistant",
"content": "The age difference between them nah"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "E too much"
},
{
"role": "assistant",
"content": "Too much. The age difference too much"
}
] |
[
{
"role": "user",
"content": "When pesin go, go marry im papa mate"
},
{
"role": "assistant",
"content": "But she has a>"
}
] |
Subsets and Splits
No community queries yet
The top public SQL queries from the community will appear here once available.